Hi everyone My name is Sydollar$, and I’m excited to share my latest (cover) Ayo by Simi. This song carries such a beautiful vibe, and I really enjoyed putting my own touch on it. I hope you all enjoy listening as much as I enjoyed singing it. Your feedback means a lot to me, and I’d love to hear what you think. Thank you Music Zone for giving artists like me a space to express ourselves ❣️
https://youtube.com/shorts/v1HD4YRVdVc?si=G85i3BRYcNo7ABXY
Lyrics: My blessings come now Favour fall down on me Goodness and mercy follow me everyday Everything wey I touch For this life anything wey I want Shey na mansion o shey na Porche o Na me get am o amin If friends dey doubt you no mind dem If bad belle come make you bind dem My time don come oo Ayo wa ba le mi o Ire ooo ire Ayomide o ayo mi de Everyday ooo showers of blessings rain on me Shey na money wey u want oya o Abi o fe ra moto o oya o Time don come o o o Ayo wa ba le mi o Happiness knocking wole wa Prosperity something lon gbe wa And blessing calling o o o Ayo wa ba le mi o Asiri wa a bo Wherever we go Victory wey no dey finish A ni temi ni o Loke loke we no go run down No more tension no wahala Tori ola wole owo tide o Pounds anti Dollar temi ni o Ayo atalaafia ko je temi o Maa kiwi lowo lowo bi Adenuga If u believe o samin o ani ko samin o Ire ooo ire Ayomide o ayo mi de Everyday ooo showers of blessings rain on me Shey na money wey u want oya o Abi o fe ra moto o Time don come e o o ayo wa ba le mi o Happiness knocking wole wa Prosperity something lon gbe wa And blessing calling o o ayo wa ba lemi o Atewo ko mi a ro ko mi a ro atewo ko mi a ro Olorire oya ko ma ro emi re o eh eh Oya dance the dance of olowo As u go money go follow Before u ask God go answer Ayo ayo ayo Ayo sin mi dele o sin mi dele o Ola Bamidele pararara Shey na money wey u want o kowa o Abi o fe ra moto o oya o Time don come joy don come o o ayo wa ba le mi o Happiness knocking wole wa Prosperity something lon gbe wa And blessing calling o o ayo wa ba lemi o Ore ore ore ore wa ba le mi o Make this love dey sweet me for body Ife wa bale mi o Ireti wo le mi o Ireti wo le mi o Ayo ayo ayo Ayo wa ba le mi o
Thank y'all ❣️