Welcome y'all to another exciting week. Today I'd be doing a song cover of Aza matter by Yungkizzhkm.
The song story line is about what is currently happening between fraudsters this days with money pickers. Once a picker gives you a tag to use and the money drops he will end up telling you that your money died in the account or did not drop.
Lyrics No be like this me and you we talk the matter Na you send me aza, I send you screenshot You no credit me. You come dey tell me say aza die, Where them dey?
You no dey fear men wey dey with timber? Men wey go pull up for the yard We go put am for your body We go lap you for backyard
We go match you dey go We go match you dey go Even the devil sef no go safe you for ground
Match am match am e don die The devil himself e don die aje
Match am match am e don die The devil himself e don die aje
▶️ 3Speak