Vibes web3 music competition week 30(sure love by Esther narbe)

@esthernarbe · 2025-02-21 13:01 · Vibes

Thi s song is an original that is special to me!!!it talks about the love of God and how much he has given up for the love he has for us I’m sure i’m not the only one on this page

https://fb.watch/xT2tgGHGpg/

LYRICS Daddy your love sure for me And I am moving steady I no fit doubt the sacrifice touch down on calvary’s tree I no Dey move I no Dey fear Cause every dare is not a threat This convenant na round up figure I no fit get the exit anywhere This love e sure for me So I write this piece for you

I’m grateful I’m the one you have chosen My fault and shame you don carry Put am for your body oh daddy

2.see all the things wey you do for me Walai talai I no send anybody See all the blessings you’ve showered me My God and king you don sweep me off my feet now

My God and king na you be my savior Eternally I’m saved and not forsaken Men dem fall ten thousand at my right side But I’m not moved cause I’m already chosen This love e sure for me So I write this piece for you

For my beaurryyysss If you’re yet to hop on vibes kindly click my promotional link to join👇👇👇👇👇👇

https://www.facebook.com/toumoh.njohn/videos/1127132042522730/?vh=e

#music #guitar #cover #creativecoin #hive #vibes #week30
Payout: 0.000 HBD
Votes: 71
More interactions (upvote, reblog, reply) coming soon.