https://youtu.be/vD4G9Bjy-8Q?si=IVspTFtQ6-U7Hvcw
IF YOU CAN DANCE WHILE WATCHING PLS DO ...Pardon Me ..Im a bad dancer ππ€¦π
Happy New Week Great Peeps its so good to be back this week This week i will be doing a Gospel Afro Fussion Title DANCE FOR THE LORD
Stay blessed and Enjoy Big shout-out to our judges @verbal-d @Lordbutterfly @silentscreamer
LYRICS
DANCE FOR THE LORD
INTRO
if your still sitting down your on a long thing
CHORUS
Dance For The Lord Charlie Oya Move For The Lord Let Me See Dance The Lord Charlie Oya Move For The Lord
Dance For The Lord Charlie Oya Move For The Lord Let Me See Dance The Lord Charlie Oya Move For The Lord
RAP VERSE 1
As I Dey Work I Dey Pray Blessing Coming Through My Way Everyday Enemies Been Dey Pray Make I Fail Dem Just Dey Wonder How The Lord Dey Cover And Guide Me
I No Dey Use My Father Play Cause I Promise I'll Never Go Astray Catalog Of My Life Dey Him Hand I Will Celebrate With Every Of My Chance Nobody Can Count
The Mercy Wey Him Show Me Miracle He Perform No Be Story Reality Be Say He's Our Saviour Bring Peace To The World Is Our Mantle So We Must Focus
Everytime He Turn Things Around For My Good Testimony Wey Full My Mouth No Be 2 Why I No Go Praise Him Why I No Go Sing The Lord Almighty Is Our King So Oya Help Me
CHORUS
Dance For The Lord Charlie Oya Move For The Lord Let Me See Dance The Lord Charlie Oya Move For The Lord
Dance For The Lord Charlie Oya Move For The Lord Let Me See Dance The Lord Charlie Oya Move For The Lord
RAP VERSE 2
2nd Chance He Gave Me Was Real Now I Know How To Serve Jesus Feel Breaking All The Jinx Devil Instill Writing Up My Name To Fit In His Will
All Those Years I Don Disobey Scrappin Them Aside Only For My Sake Pushin Me Ahead To Move And Engage Myself With All The Lay Down Rules That He Gave
Im So Lucky To Have Him As My Father Future Without Him E No Go Work My Body Spirit & Soul Even My Bladder Blessing Door Wey He Open No Go Lock
Everytime He Turn Things Around For My Good Testimony Wey Full My Mouth No Be 2 Why I No Go Praise Him Why I No Go Sing The Lord Almighty Is Our King So Oya Help Me
CHORUS
Dance For The Lord Charlie Oya Move For The Lord Let Me See Dance The Lord Charlie Oya Move For The Lord
Dance For The Lord Charlie Oya Move For The Lord Let Me See Dance The Lord Charlie Oya Move For The Lord
π€π΅πΆππ―πͺπͺβ€οΈπͺπβ€οΈπ―
PROMOTIONAL VIDEO
https://youtu.be/3pM5qxrM6gk?si=y8Y5f0CncK8AKF_m