HIVE OPENMIC WEEK 270 Cover song Odogwu by prinx Emmanuel

@kannygospel1 · 2025-06-11 02:14 · Hive Open Mic

▶️ Watch on 3Speak


Hi everyone and welcome to HIVE OPENMIC WEEK 270 shoutout to all dedicated member on hive I’m glad to present my rendition to the house for my entry for the week I’m presenting ODOGWU by a popular Music artist From Nigeria who music and sound has blessed a lot I choose this song with a mindset of knowing no God is bigger than this true loving God a lot choose to serve anything but I chose the Living God my ODOGWU 😁✊

Lyrics Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down Okay Brother Nwachukwu (eh le le) Abeg oh, don't be sleeping on a bicycle Let's go! Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down (eh-eh) Our Papa We gbadun Your pattern And we throway salama 'Cause na You hold us down These other gods Wey them dey carry for pocket I cannot relate 'Cause my Father is not their mate oh These other gods wey them dey keep for apartment All of them are worthless And I just dey laugh 'Cause my Father is bigger than (odo) Every (odo) Any (odogwu) Oh-o-o-oh (odo) Any (odo) All the (odogwu) Because my Father is bigger than (odo) Any (odo) Every (odogwu) Oh-o-o-o-oh (odo) Oh-no (odo) Eh ah (odogwu) Your actions are not accidental Only you no contester Only you for the center Everything I surrender You dey give me bonanza Ah ah ewo At the mention of Your name oh And as You step in at the place oh Every other power go mellow Everywhere go dey rearrange oh Nobody fit say no Number One cha cha cha Original Abba Father Everything go sha pra pra Only you Oga kpata kpata kpata Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down Our Papa We gbadun Your pattern And we throway salama 'Cause na You hold us down These other gods Wey them dey carry for pocket I cannot relate 'Cause my Father is not their mate oh (I can never relate) These other gods wey them dey keep for apartment All of them are worthless And I just dey laugh Because my Father is bigger than (odo) Any (odo) Every (odogwu) I say He's bigger than (odo) Odo (odo) Every (odogwu) Because my Father is bigger than (odo) Any (odo) Every (odogwu) I say He's bigger than (odo) Odo (odo) Every (odogwu) Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down Our Papa We gbadun Your pattern And we throway salama 'Cause na You hold us down
Uploaded using 3Speak Mobile App


▶️ 3Speak

#threespeak #hive #openmic #music #creativecoin #jahm #neoxian #competition #mobile
Payout: 0.000 HBD
Votes: 244
More interactions (upvote, reblog, reply) coming soon.