Hive Open Mic week 283/ Fireboy ft Asake "Bandana" cover

@marthroyt · 2025-09-12 14:26 · Hive Open Mic

https://youtu.be/k6TakPdMEjo?si=TDc7kLd7xkWj3nJ8

‎Hello everyone. It's hive open mic week 283 with an exciting theme which says"Darkness". I'm @marthroyt and I will be doing a song cover by Fireboy ft Asake tittle "Bandana". This particular song really captured my heart ❤️ especially this line that says "Fear nobody, only Jehovah" .Although is not even related to this week theme but I choose to share it anyway. 🤗🙏 ‎ ‎ ‎I hope you all enjoy the way I sang "Bandana" Just go grab some cookies and listen to it 😀 it makes me super happy. ‎ ‎Thanks for coming around 🙏 ‎ ‎ ‎ ‎      Lyrics ‎ ‎ ‎Low-key ‎All of them don dey notice ‎I'm not joking ‎All my guys dem, dem know me ‎Since '06 ‎I've been writin' this story ‎I no be OG ‎But, if you ask dem, dem know me ‎I no dey blow trees ‎Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri) ‎Music chose me ‎Just know this and know peace (know peace) ‎I dey lowkey ‎But, I'm never lonely ‎Sexy ladies ‎Come whine fi me slowly ‎Na the love wey I see na hin wey give me liver ‎I be ghetto boy, I be sinner ‎Fear nobody, only Jehovah ‎And, I thank the Lord, I dey go far ‎Usain Bolt, mo d'aleba ‎Shout out s'awon t'emi ninu Shitta ‎Bandana lori bi ti 2Pac ‎Midnight walkers, Karashika, ahh ‎Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) ‎Hmm-mm, comin' (l'Eko) ‎Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) ‎Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) ‎Wey go foreign (wey go foreign) ‎Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money) ‎I'm never weak, I never cease (ahn-ahn) ‎'Til eternity, I'm on fire ‎My legacy will not die ‎My family is for life ‎Where dem dey? ‎Who dem be? (awon da?) ‎Dem go craze, dem go tire ‎Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say) ‎"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup") ‎But, low-key ‎All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn) ‎I'm not joking ‎All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn) ‎Since '06 ('06) ‎I've been writin' this story (sto-ry) ‎I no be OG ‎But, if you ask dem, dem know me ‎(Giddem) ‎Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver) ‎I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner) ‎Fear nobody, only Jehovah ‎And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far) ‎Usain Bolt, mo d'aleba (aleba) ‎Shout out s'awon t'emi ninu Shitta ‎Bandana lori bi ti 2Pac ‎Midnight walkers, Karashika, ahh ‎Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor) ‎Hmm-mm, comin' (l'Eko) ‎Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh) ‎Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign) ‎Wey go foreign (wey go foreign) ‎Oshey, Mr. Money ‎Dem never see me comin' ‎Hmm-mm, comin' ‎Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni) ‎Naija boy wey dey go foreign ‎Wey go foreign ‎Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money. ‎ ‎ ‎ ‎ ‎ ‎ ‎ ‎ ‎ ‎

#hiveopenmic #music #ocd #hivepromotion #proofofbrain #neoxian #3speak
Payout: 1.515 HBD
Votes: 17
More interactions (upvote, reblog, reply) coming soon.