Hive open Mic week 277/ "Commas" by Ayra Starr (cover)"

@marthroyt · 2025-08-03 13:41 · Hive Open Mic

▶️ Watch on 3Speak


‎Hello everyone. It's hive open mic week 277 with an exciting theme which says "summer love". I'm @marthroyt and I will be doing a song cover by Ayra Starr  tittle commas. ‎ ‎I hope you all enjoy the way I sang "commas"! Just go grab some cookies and listen to it 😀 it makes me super excited. ‎ ‎Thanks for coming around 🙏 ‎ ‎ ‎ ‎      Lyrics ‎ ‎ ‎ ‎Ooh-whoa ‎Oh, no ‎Eya-eya ‎Na which kind life wey I never see? ‎I carry God, so I fear nothing ‎Steady increasing the commas ‎Comma, comma, commas ‎Original, no be parody ‎E no fit clear for your memory ‎Whether na winter or summer, ajeh ‎ ‎Barbados, Havana, living life ‎See my fire burning bright ‎Wetin dey inside me? ‎Smallie wey dey mighty ‎They never know I kala, tori mo fine ‎Check and balance everything inside my mind daily ‎Trust me, you can't fool me ‎Energy wrong, I log off ‎Mo wa friendly and conscious ‎I'm allergic to isọkusọ ‎I'm not ready for confusion ‎They're tellin' me make I show love ‎Sability òun gbóná ‎Everything na connection ‎I'm not ready for confusion, hm ‎ ‎Things happen inside life ‎Draw tattoo make I live my life ‎Dreams come true, if na fight ‎Fight the fight, make you no go tire ‎Fire dey go, fire dey go ‎You need to put your body and soul ‎Leave your worries alone ‎Barbados, Havana, living life ‎See my fire burning bright ‎Wetin dey inside me? ‎Smallie wey dey mighty ‎They never know I kala, tori mo fine ‎Check and balance everything inside my mind daily ‎Trust me, you can't fool me ‎ ‎Energy wrong, I log off ‎Mo wa friendly and conscious ‎I'm allergic to isọkusọ ‎I'm not ready for confusion ‎They're tellin' me make I show love ‎Sability òun gbóná ‎Everything na connection ‎I'm not ready for confusion, hm ‎ ‎Na which kind life wey I never see? ‎I carry God, so I fear nothing ‎Steady increasing the commas ‎Comma, comma, comma ‎Eh-ya, eh-ya, eh-ya (London) ‎Steady increasing the commas ‎Comma, comma, ‎ ‎ ‎ ‎ ‎ ‎


▶️ 3Speak

#openmic #3speak #ocd #palnet #pob #music #creativecoin #proofofbrain
Payout: 0.000 HBD
Votes: 53
More interactions (upvote, reblog, reply) coming soon.