BREATHING UNDER WATER (pidgin)

@michaelofurum · 2023-09-24 01:35 · Hive Learners

Body no be firewood na wetin dem dey talk Thanks and God bless you no be wetin we go chop Turn us upside down, one penny no go drop

We dey suffer and smile to avoid see finish We no like as things be but we lockup on God Before them tell you to go hug transformer Even when you hug transformer, transformer no dey shock

We dey inside pot But we think say we dey safe because we fit breath under water Very soon the water go start to boil


Can you translate this to English? Thanks 😍


slyfoxsyndicate_elegant_woman_sitting_in_yoga_pose_has_two_circ_1f88d805-0b37-4c48-af69-5d664e2a8846.png

#hive-153850 #stem #leofinance #blockchainpoets #poetry #neoxian #pimp #ctp #writing
Payout: 0.000 HBD
Votes: 10
More interactions (upvote, reblog, reply) coming soon.