Dem don kill plenty people for kaduna state

@naijapidgin · 2019-03-18 09:37 · naijapidgin

2N61tyyncFaFVtpM8rCsJzDgecVMtkz4jpzBsszXjhqan9uH9a9dQU2hd8UNa9r4FWPtsmX18MXnx5Xv9Ube1Zb33oM59X1JcCYZFu7x93xvwkrQguoGpha2Tp8Z62ZWe8A6MoJZnwtS.jpeg

Since when this our election for naija finish, don kill plenty people for kaduna. The massacre wey dey go on for kaduna state too much. Even children and women follow for wetin dem dey kill. And since wey dis killings start, nobody don arrest anybody.

Dem dey fear to arrest? Abi dem dey support the killers? Naijapidgin no know. Na as ein take be we share so.

#naijapidgin #life #motivation #nigeria #africa
Payout: 0.000 HBD
Votes: 23
More interactions (upvote, reblog, reply) coming soon.