Hello everyone welcome to my blog and to another beautiful week of hive open mic week 275. I am @omahboy, and I will be presenting my original song together with my brother titled Loner. I want to appreciate each and every single one of you in this group, for the love and support. and also big thanks to @scottykrizz and @ovey10 for everything, I really do appreciate u guys and I pray that God will continue to see us through as always amen.
VERSE 1 attention I beat my chest cause na only me dey wipe my tears say na only me dey face this shit so a why me I no go beat my chest I dey my lane cause nobody fit to give me peace and na only me the face this shit so why me I no go beat my chestagain o I don try for there matter oh when I come broke they no border say the boy come from dey gutter now hustle going further oh I no send there father if them wan talk na there matter give me chance make burn Dem all burn
CHORUS Any bad man I delete In this my life I been leading Only my parent believe in me That I will be someone one day………. X2
VERSE 2 Wake up in the morning then I take off ooh Pray to jah way be my maker ooh Hustling steady nonstop ooh Cause the boy no like long talk ooh Wetin the worry you Facing my fears like a worrior I no Dey play when I am serious Chasing my dreams making billions
attention I beat my chest cause na only me dey wipe my tears say na only me dey face this shit so a why me I no go beat my chest I dey my lane cause nobody fit to give me peace and na only me the face this shit so why me I no go beat my chestagain o I don try for there matter oh when I come broke they no border say the boy come from dey gutter now hustle going further oh I no send there father if them wan talk na there matter give me chance make burn Dem all burn
CHORUS Any bad man I delete In this my life I been leading Only my parent believe in me That I will be someone one day………. X2
▶️ 3Speak