Hello guys welcome to hive open mic week 282. I am omahboy, and in this new week I will be presenting my original song titled love u my baby. the song speaks more of love confessions to someone we really love and want to be with. So in addition, me and love song na 5&6 una go chop am tire no worry. All thanks to @scottykrizz and @ovey10 For everything the have been doing for me. May God keep and bless them always. And for every single person in my blog I most say u all are trying a lot, Thank u and God bless u all. VERSE 1 Omoge you supposed know who I be With the funds wey dey pass true my skin Shody come test all my skills Only thing kind love fit to solve all my p.... Cum be my inner, inner, inner, peace,cum rob all your hands on me Make put the pin pin inside your punani, make I go deep your sanami opoto CHORUS: I love u my baby I no fit to deny o I love u my baby i no fit to leave u run See the way u Dey do me so my shoddy (Ur love e too much o) And the way u Dey move ur body mummy (Ur swag e too much o) Wetin I fit do for u wey go make oh (This ur heart e cool off o) Na why I pull up o for u o VERSE 2 I hold you tight no mercy This your love fit to killing person I had enough I don lesson Withing I no see Making me go crazy This our bond can't separate Girl you don match with my spirit Sure You dey green light shody Cum gumbody with me p CHORUS: I love u my baby I no fit to deny o I love u my baby i no fit to leave u run See the way u Dey do me so my shoddy (Ur love e too much o) And the way u Dey move ur body mummy (Ur swag e too much o) Wetin I fit do for u wey go make oh (This ur heart e cool off o) Na why I pull up o for u o
▶️ 3Speak